Fireboy DML – Bandana ft Asake (Lyrics)

Bandana (Lyrics) by Fireboy DML ft Asake

C51AD3D1 4456 4D0C 88A3 40E20E33BB8F

The lyrics to Fireboy DML’s new track “Bandana,” which features the musician Asake, have been made accessible here in response to popular demand.

Label buddy Asake appears on the new single “Bandana,” which is a blazing burner. This is the follow-up to his previous single, “Playboy,” which he released a while ago.

GET THE MAIN SONG CLICK HERE

Bandana (Lyrics) by Fireboy DML ft Asake:

[Pre-Chorus: Fireboy DML]

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly

[Chorus: Asake]

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

[Verse 2: Fireboy DML]

I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre Chorus: Fireboy DML]

But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

[Chorus: Asake]

Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply