Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) (Lyrics)

Eh God (Barnabas) (Lyrics) by Kizz Daniel

Kizz Daniel – Barnabas

Below You will the lyrics to Kizz Daniel’s new song tagged “Eh God (Barnabas)”.

“Eh God (Barnabas)”

Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo

Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD

GET THE MAIN SONG: CLICK HERE!

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for ‘Port
Make dem no mind me yanga

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

 

GET THE MAIN SONG: CLICK HERE!

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Ayomide

    2 years ago

    My love for you is uncountable, keep it up darling God bless you

    Reply

Leave a Reply