Patoranking – Abobi Lyrics

Abobi Lyrics by Patoranking

Patoranking - Abobi Lyrics

The Phenomenal dancehall musician Patoranking has released a new intriguing and exciting tune called “Abobi,” you can read the lyrics here.

The talented and incredible Kel-P was the producer of the smashing and blockbuster hit tune “Abobi,”

Patoranking – Abobi Lyrics

Intro
It’s Kel-P vibes

Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Chorus
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Chorus
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

 

Patoranking – Abobi MP3 DOWNLOAD

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply