Simi – Ayo

Simi Ayo 700x702ART 1

Simi, the X3M spectacular vocalist, follows up her recent performance alongside her hubby (Adekunle Gold) on ‘Promise’ with her first solo song of 2019.

‘Ayo,’ a mid-tempo single created by Legendury Beatz, is the name of the song. Take a look at the masterpiece below.

Simi – Ayo_Lyrics

Legendary beatz
My blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch
For this life anything wey I want
Shey na mansion o shey na Porche o
Na me get am o amin
If friends dey doubt you no mind dem
If bad belle come make you bind dem
My time don come oo
Ayo wa ba le mi o
Ire ooo ire
Ayomide o ayo mi de
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want oya o
Abi o fe ra moto o oya o
Time don come o o o
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o o
Ayo wa ba le mi o
Asiri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
A ni temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension no wahala
Tori ola wole owo tide o
Pounds anti Dollar temi ni o
Ayo atalaafia ko je temi o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If u believe o samin o ani ko samin o
Ire ooo ire
Ayomide o ayo mi de
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come e o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o
Atewo ko mi a ro ko mi a ro atewo ko mi a ro
Olorire oya ko ma ro emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As u go money go follow
Before u ask God go answer
Ayo ayo ayo
Ayo sin mi dele o sin mi dele o
Ola Bamidele pararara
Shey na money wey u want o kowa o
Abi o fe ra moto o oya o
Time don come joy don come o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o
Ore ore ore ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo ayo ayo
Ayo wa ba le mi o

Listen and enjoy “Simi – Ayo” below!

DOWNLOAD MP3

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply