Super Eagles & Empire Ft Majeeed – Let’s Do It Again Lyrics

Let's Do It Again Lyrics by Super Eagles & Empire Ft Majeeed

The official lyrics to Empiresparkling new single “Let’s Do It Again” have been released by the energetic Nigerian musician featuring  Super Eagles and Majeeed.

Quotable Lyrics:

We do am for 2013
Do am for 1980
And we need to let them know say naija be
AFRICAN GIANT!
Hmm leg over leg over leg over leg over is a goal
(Is a goal goal goal)
Leg over leg over leg over leg over is a goa goal goal
Aje oo
Naija naija make we unite
(Make we unite oh ahhn!
Naija naija let’s do it again
(We need to do am again)
Naija naija make we unite
(Ahhhn ahhhn)

Naija naija let’s do it
Super eagles sabi
(Sabi)
Sabi sabi
(We sabi sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal
(Is a goal)
Super eagles sabi
(Sabi)
Sabi sabi
(We sabi sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal
(Is a goal)

Ahmed musa give am leg over
Iheanacho go dribble am
Awoniyi go pass to oshimeh
Oshimeh go fire am
(Is a goal)
Lukman no dey fear anyone
Ndidi fit score anywhere
Bassey fit defend anything
You see ozoho
E go keep anything
(Bad boy)
Naija naija make we unite
(Make we unite oh ahhn!
Naija naija let’s do it again
(We need to do am again)
Naija naija make we unite
(Ahhhn ahhhn)

Naija naija let’s do it
Super eagles sabi
(Sabi)
Sabi sabi
(We sabi sabi)
We go dribble the midfielder, defender score the goal
(Is a goal)
Super eagles sabi
(Sabi)
Sabi sabi
(We sabi sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal
(Is a goal)

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply