Blaqbonez – Bad Till Eternity Ft. Zlatan (Lyrics)

Bad Till Eternity (Lyrics) by Blaqbonez Feat. Zlatan

Well-known Nigerian music act and entertainer, Blaqbonez made a successful return with the intriguing lyrics of his sweet-binding single tagged “Bad Till Eternity,” which features Zlatan.

Blaqbonez – Bad Till Eternity Ft. Zlatan (Lyrics):

For this life, dem wicked
All the haste, not needed
Emi mo mo nkan t’oju ri, k’ese toh de’be oh
As a studio rat wey no get label oh
Every day, I dey pray
God, take away pain
Coulda been a girl lonely, at this time, of the dayy
Know that it’s on me to go all the way
Big up broski, we dey here today, woah-woah
Yeah
I be bad ’till eternity (‘ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money (aya-ya-ya)
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Ay, say
I feel blessed when I see I too dey (Ibile)
Blessings steady coming my way
Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?)
I must chop life as long as money dey
I decline my phone (grrrt)
If no be money, oga ade, leave me alone (kuron’be jor)
Say, nobody heard when a nigga was broke
I know my mama pikin, no dey call me “my bro” (no dey call me “my bro”)
(Okay, are you my father’s son?)
Ahn, say
Eje wa l’oju nigga (ehn)
Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
Mo inu mind e forever (ehn)
T’oba disturb, ko pa data (oh)
Pa ironu ti, paddie, joor, ko f’ata s’enu (ko f’ata s’enu)
Aso nla ko l’eyan nla, Eko l’awa, ma tele enu (ma tele enu)
I be bad ’till eternity (‘ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
If you ever look down on me, it’s time to look up
Moving security, make dem no shoot us
Know all the way they move, dem no fit fool us
Where dem dey when we pour ’till stupor?
Abi na the day wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty)
From the days of old, man, I been ice cold
Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah)
I be bad ’till eternity (‘ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply