Davido – Precision Lyrics

Precision Lyrics by Davido

Davido – Timeless EP LYRICS

The American-Nigerian superstar Davido (DMW) has just released a new single, and the official lyrics to the lead single, “Precision,” have just been revealed.

A lengthy hiatus from social media has been justified by the release of a new EP by the incredible composer, “Timeless EP,” which can be heard in full in the abovementioned song.

Davido’s latest album TIMELESS has several popular songs, including “Precision.”

Davido – Precision Lyrics

Intro
My time and my energy
I don’t waste on nobody
‘Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (Shekpe!)

Chorus
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

Verse
I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
But I no send, I dey carry go
Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings

Pre-Chorus
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
‘Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
‘Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh

Chorus
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

Pre-Chorus
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
‘Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
‘Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi

Chorus
Na person wey get money dey carry shoulder gan
E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

Outro
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
As I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo

 

Davido – Precision DOWNLOAD MP3

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply