Dr Alams – Vote Peter Obi Lyrics

Vote Peter Obi Lyrics by Dr Alams

Quotable Lyrics of Vote Peter Obi by Dr Alams 

I swear e don tey wey dem tell us say
Dem go work our roads
E no be today wey dem don tell us say
Light go dey
I swear e don tey wey dem don dey tell us say Dem go build our schools
Oya make we change that story
Because all na lie
Omo dem no even try
Dem kill plenty youths
And dem go come still deny
All na lie
Omo dem no even try
Make we come together
To change the story for Naija
Abi suffer no dey tire you
Abi hunger no dey wire you
So make we vote for the man wey go make Naija a better place
Make you use your sense and vote Peter Obi
Peter Obi
Vote Peter Obi
Peter Obi o
Vote Peter Obi
Vote Peter Obi
Vote for Peter Obi ooo
Peter Obi o
Eeee e
Abi suffer no dey tire you
Hunger no dey wire you
The former ones na so so story
We no go let dem make dem kill us finish
Abi suffer no dey tire you
Abi hunger no dey wire you
The former ones na so so story
We no go let dem make dem kill us finish
Peter Obi o
Vote Peter obi
Peter Obi
Vote Peter Obi
Oya vote Peter Obi
Vote Peter Obi
Suffer no dey tire you
Abi hunger no dey wire you

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply