Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

PESIN (Lyrics) by Dremo Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ Yk Mule

Dremo, an artist signed to DMW, is a multitalented rapper, performer, and composer from Nigeria. He has just released the original lyrics to his smash hit “PESIN.”

With the help of a top-tier Nigerian DJ and chronic blockbuster maker, DJ YK Mule, he was enabled to enlist the extraordinary musical talents of music superstar Jerry Shaffer for this magnificent song.

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

Eba wa’mo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)
Mo need omo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us (find us)
Fine girls, na hin dey beside us
Anu, Dami, Ogechi, Doyin
Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)
When I’m drunk I like to dey catch fun
I’m handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
Tell person (person) (person)
To tell person
Nah enjoyment I like
I no kill person (person) (person)
I no kill person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
To tell person
Say nah woman I like I no kill person

Eba wa’mo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact
I can’t front I love back
She dey another table but I want her contact
Oneil I don shaq
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery

 

DOWNLOAD MP3

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply