Imanse – Never In My Life (Lyrics)

Never in My Life Them Go Use My Head Again (Lyrics) by Imanse

Never In My Life Lyrics Imanse Song Lyrics scaled 1

Never In My Life, a new song by Imanse, was produced by Chuckie, and you can read all of the lyrics here.

Imanse – Never In My Life (Lyrics)

Ouuu, it’s chuckie
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head again
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head ooo
Tell me why your life be like this?
Slay mama in the mud like this
Borrow money con dey form like this
Pay money you don dey speak Spanish
When e red
You no go turn up for me
My guy! Omo you kala gaan
E no go tap
If you fall out with me walahi
Borrow borrow
Make me shine
Wuruwuru to the answer
Werey won dey form disguise
Makachukwu oti pari o
Borrow borrow make me shine
Wuruwuru to the answer
Werey won dey form disguise
Makachukwu oti pari o
Never in my life (Never in my)
Never in my life (Never in my)
Dem go use my head again
Dem go use my head again
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head ooo
‘Cause if I charge charge
I go loose my mind and
I no really mind loose guard the bar
Loose guard the bar
E be like this like this
You no go see my teeth
Call police
Cheek on my fist like this
I no go fit slide this
‘Cause never in my life (Never in my)
Never in my life (Never in my)
Dem go use my head again
Dem go use my head again
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head ooo
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head again
Never in my life
Never in my life
Dem go use my head again
Dem go use my head ooo

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply