Morravey – Magician Ft. Davido Lyrics

Magician Lyrics by Morravey Ft. Davido

Upcoming Nigerian female music sensation and composer, Morravey shines out with dazzling lyrics of her outstanding track named, “Magician .”

In this musical piece, she collaborated with Davido, a veteran Nigerian music icon, composer, and the pioneer of DMW (Davido Music Worldwide).

Magician by Morravey Ft. Davido Lyrics:

Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me.

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply