Rema – Reason You Lyrics

Reason You Lyrics by Rema

Rema - Reason You & Holiday Lyrics

Phenomenal and renowned singer-songwriter Rema’s “Reason You” official lyrics have recently been released, and it’s remarkable and sensational.

Rema – Reason You Lyrics

Intro
Another banger

Chorus
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Verse 1
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughin’ stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you lеss
You dey shack me like pami
From thе day wey I see you

Pre-Chorus
Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Chorus
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)
I no go reason you, I no go reason you

Verse 2
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men ’cause her ex dey toxic
Girl I’m sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi

Pre-Chorus
Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Chorus
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

 

Rema – Reason You MP3 DOWNLOAD

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply