Ruger & BNXN – Bae Bae Lyrics

Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN

Ruger an illustrious Nigerian singer and label boss has unveiled new mind-blowing compositions named “Bae Bae” featuring BNXN.

This impressive new record is derived from his recently published album known as “RnB Album.”

Lyrics:

Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply